Sabrina - Faraway ๐ถ Official Music Video | New Album 'Freely' Out Now!
Watch Sabrina's captivating music video for 'Faraway' and stream her latest album 'Freely' now! Click the links to listen and download the full album.

SabrinaVEVO
26.5M views โข Aug 21, 2025

About this video
Stream//Download "Freely" the New Album here: https://too.fm/sabrina-album-freely
Listen to Faraway: https://too.fm/Sabrina-Faraway
Subscribe to the Sabrina channel for all the best and latest official music videos, behind the scenes and live performances.
Follow Sabrina
TikTok: https://www.tiktok.com/@sabrina_love_official
Instagram: https://www.instagram.com/sabrina_love_official/
Facebook: https://www.facebook.com/sabrinaloveofficiel/
Twitter: https://twitter.com/itsabrinalove
Lyrics:
Oh baby tell me what it is u want
Abi e be real love or more
And if I dey I no go wan comot
Wey e go be like say
And e go be like love potion
I go want make you do me sufree sufree
DnD only you wey disturb me
Only you wey fit do me things like this
You be only one
Your matter carry me go places whey I never go
Badbelle get so many bad things they never know about you
Make I dey your body tattoo
Shu bi do bi do ba do oh ah
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
Faraway no fit go faraway from you
That be the reason I go want to dey dey beside you
Cause e sweet pass sukus
And you know I'm into you
I fit die untop your matter
The love strong like Mufasa
No retreat no surrender
Only you, only you wey I want
Oh ah
This your love
Di carry me go far away
I feel the heat in my soul
Oh ah
If na fire I go burn no delay
Your matter carry me go places wey I never go

Tags and Topics
Browse our collection to discover more content in these categories.
Video Information
Views
26.5M
Likes
223.8K
Duration
2:31
Published
Aug 21, 2025
User Reviews
4.6
(5303) Related Trending Topics
LIVE TRENDSRelated trending topics. Click any trend to explore more videos.