Burna Boy - Jagele [Official Audio]

Burna Boy - Jagele Stream/Download: https://Burna.lnk.to/LoveDamini Subscribe for more official content from Burna Boy: https://Atlantic.lnk.to/BurnaBoySubs...

Burna Boy - Jagele [Official Audio]
Burna Boy
6.2M views • Jul 7, 2022
Burna Boy - Jagele [Official Audio]

About this video

Burna Boy - Jagele
Stream/Download: https://Burna.lnk.to/LoveDamini

Subscribe for more official content from Burna Boy: https://Atlantic.lnk.to/BurnaBoySubscribe

Follow Burna Boy
Website : https://Burna.lnk.to/Official
Instagram: https://Burna.lnk.to/Instagram
Twitter: https://Burna.lnk.to/Twitter
Facebook: https://Burna.lnk.to/Facebook
TikTok: https://Burna.lnk.to/TikTok
Triller: https://Burna.lnk.to/Triller

Listen to Burna Boy
YouTube: https://Burna.lnk.to/YouTube
Soundcloud: https://Burna.lnk.to/SoundCloud
Apple Music: https://Burna.lnk.to/Apple
Spotify: https://Burna.lnk.to/Spotify
Deezer: https://Burna.lnk.to/Deezer
Boomplay: https://Burna.lnk.to/Boomplay

The official YouTube channel of Atlantic Records artist Burna Boy. Subscribe for the latest music videos, performances, and more.

Lyrics:
Baby, me I no go leave you laiye o
Make you no go leave me solo
You know as e Dey go
Catch my shot o
Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, ka gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
I Don’t no was e Dey do me ?
I no no was e Dey do
Why do you want do disarm me o
Why you wan turn a badman to mumu
Omo o, You don follow me shayo
You don follow me choko
And you don’t mezebu
You know it’s true
Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey
U do me like ogogoro
And I don’t know what to say
And every time that you face me
I just don’t know what to sayy
Nuh
You’re my sweetie sweetie chocolate
I kno say you go follow me
Because you don finish the henne and Dusse
Balance it up and gbes
I Don’t no was e Dey do me ?
I no no was e Dey do
Why do you want do disarm me o
Why you wan turn a badman to mumu
Omo o, You don follow me shayo
You don follow me choko
And you don’t mezebu
You know it’s true
Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey
My baby Jagele , jagele, my baby , jogolo jogolo my baby, gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey

Tags and Topics

Browse our collection to discover more content in these categories.

Video Information

Views

6.2M

Likes

59.7K

Duration

3:03

Published

Jul 7, 2022

User Reviews

4.6
(1248)
Rate:

Related Trending Topics

LIVE TRENDS

Related trending topics. Click any trend to explore more videos.