Ayra Starr - Sability Lyrics 🎶

Explore the lyrics of Ayra Starr's song 'Sability' and enjoy the music. All rights reserved to the original owners.

Ayra Starr - Sability Lyrics 🎶
Lyrics of African Music
711.4K views • Feb 15, 2023
Ayra Starr - Sability Lyrics 🎶

About this video

//Disclaimer: all rights belong to their respective owners.if any producer, artist or label has an issue with the music upload, please contact me and I will remove it immediately.
Thank you 🙏

Please like,share your opinion by leaving comments below and don't forget to subscribe to the channel for more.

For music submission, enquires and copyright issues please contact us via email 📩 lyricsofafricanmusic@gmail.com

#ayrastarr #sability #music #lyrics #trendingmusic

Enjoy the lyrics

E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
While you beefing, I'm still lеading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juice
Tomorrow will bе okay

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Video Information

Views

711.4K

Likes

5.1K

Duration

2:44

Published

Feb 15, 2023

User Reviews

4.3
(142)
Rate:

Related Trending Topics

LIVE TRENDS

Related trending topics. Click any trend to explore more videos.