Ayra Starr - Rush

E dеy rush well well e bе much (E be much) Na God dey make my tap e dey rush Ayra Starr - Rush (Lyrics) » Descargar: » Apoyo Ayra Starr: https://www.insta...

LatinHype•62.6M views•3:07

About this video

E dеy rush well well e bе much (E be much) Na God dey make my tap e dey rush Ayra Starr - Rush (Lyrics) » Descargar: » Apoyo Ayra Starr: https://www.instagram.com/ayrastarr/ https://twitter.com/ayrastarr https://www.facebook.com/starrayra (Letra): [Intro] Vibez Ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa [Verse 1] Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dеy rush well well, e bе much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) [Post-Chorus] Pa-pa-ri Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (Yeah) Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa Ta-ra-pa-pa-ri-pa [Verse 2] Jofunmi Japata, I dey go Ghana (Yeah) You never touch, you dey form papas (Yeah) Which kind money we never see before? Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can't count my grace I just dey my lane, my lane You might also like Munch (Feelin’ U) Ice Spice Poland Lil Yachty Heyy Lil Baby [Pre-Chorus] Me no get the time for the hate and the bad energy got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Chorus] But e dey rush (E dey rush) E dey rush well well, e be much (E be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush (E dey rush) E dey rush well well e be much (E be much) No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us) [Outro] 'Cause e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype, everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling—) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh Tags: Rush Ayra Starr Rush Rush Ayra Starr Ayra Starr Rush Letra Rush Ayra Starr Letra But e dey rush (E dey rush) E dеy rush well well e bе much (E be much) Na God dey make my tap e dey rush The kind money we touch yeah Rush Lyrics #AyraStarr #Rush #Lyrics Contact: LatinHypes@gmail.com
4.4

12519 user reviews

Write a Review

0/1000 characters

User Reviews

0 reviews

Be the first to comment...

Video Information

Views
62.6M

Total views since publication

Likes
287.7K

User likes and reactions

Duration
3:07

Video length

Published
Oct 15, 2022

Release date

Quality
hd

Video definition

Related Trending Topics

LIVE TRENDS

This video may be related to current global trending topics. Click any trend to explore more videos about what's hot right now!

THIS VIDEO IS TRENDING!

This video is currently trending in Canada under the topic 'salman rushdie'.

Share This Video

SOCIAL SHARE

Share this video with your friends and followers across all major social platforms. Help spread the word about great content!